Explore
Styles
Features
Pricing
Sign in
Sign up
Sign up
Explore
Ijapa Wey Put Name Wey No Fit Help Am
comfortbos
Remix
0
Share
Prompt
Before dem reach sky, Ijapa change him name to “All of Us.” When food come, the host say, “This food na for all of us.” Before birds know wetin dey happen, Ijapa don finish everything. Birds vex, collect their feathers back. Ijapa fall come ground—kpaa! Him shell scatter. Na so greed turn wisdom to shame.
Style
Bioluminescent
science, fiction
Characters
Polly
Shelly